BigSix NKT
Music| Comedy| Sports| Movie
Unbiased promoter
18/05/2025
🤯If you smell to-x-i-c fumes this morning, fear not, na Kocee don drop b-omb 💣💥🇨🇲
Just like a tactical king cobra 🐍, Kocee wanted Maahlox to feel comfortable first before str-ik-ing with full force and unleashing his full v-enom! He got into the studio last night and recorded after Maahlox dropped. He didn’t bother to distribute the song this time around coz business wasn’t on his agenda this time, e be wan just show Maahlox say MEN DEY !!
The self acclaimed President Of The Rap Republic, Kocee totally sh@ttered Maahlox in his new diss track, taking an upper hand in flows, punchlines, rhymes, metaphors and technicality. The way Kocee delivered on a drill beat, one would think he trained Central Cee.
Now that aside, Kocee don really cosh man yi boy pikin too😭
Here are some lines from his latest diss:
🥊 As Maahlox don di cosh Kocee yi mami Pima, Kocee say, at least yi mami yi Pima born genius, meanwhile, Maahlox yi own mami yi Pima born nonsense.
🥊Kocee say Maahlox yi career be don d!e sotey dey inside grave but e cam like Jesus save the career.
🥊Kocee say yi level na Olivier Giroud, nobi that t-shirt dem for fap-fap shi wey Maahlox di ever waka with’tam every day for front chapelle.
🥊Kocee say if dem wan tok about rap, Mek Maahlox better lock yi mop because e fit grind yi like groundnut
🥊Stray b-ullet touch Maahlox yi wife wey don di run mop. Kocee say as yi name over dey Dorian yi mop, mek Dorian cam s-_uck yi pr-_eek !
🥊Kocee say Maahlox na King without throne wey di sleep with yi dirty dancers inside room without condom. Maigot.
🥊 Wunna know say since way Maahlox married e nova born nor? Kocee say Maahlox don sell yi infertile testicles🥶
🥊Kocee say Maahlox di cam with big g-un but e(Kocee) di dosh all Maahlox yi b-ullets. Inside this particular line Kocee di indirectly tok say Maahlox di lie about all things wey e di tok about yi.
🥊Kocee say Maahlox yi punchlines di funny yi like Obelix yi “Big Belle Ngalle"
Cliquez ici pour réclamer votre Listage Commercial.