Dmitri
Rapper, Singer and Song Writer. Brabee Vava🤍🐐
Nini Male Edition
Abeg If person wey do BBL d!e, the spirit go get big yansh?, or the original small yansh🤨
New Freestyle out now
https://www.facebook.com/dmitrivibesofficial/videos/706237322199373/?app=fbl
Dmitri_ God Dey Do Am freestyle
LYRICS 👇
so if I tell you my story tears go come out your face
I don't even know how I dey survive but I dey run my race ayy
I dey hustle every night n day
I dey work n pray
na baba God dey do am for me
I swear it's by his grace ayy
from drinking well water na pah I drinking bottle
level don change my perform strong more Dan kolos
my skin just shining
cuz his blessings dey overflow Aya aya
bank account fat just like say I'm mc caro
haters neh vex but let Dem bust
la it there so.
I cover my life with the blood of Jesus Christ o Aya Aya cuz..
Na God dey Do Am
Na God dey do am for me *3
N he go do it for you too..
24/10/2025
This year really changed my view of life, love, friendships, and family. I’m not too wrapped up in nothing and I’m not taking anything personally. I’ve learned to stop expecting people to move how I move and just take them for who they show me they are. A whole lot of… I love you but I know how to handle you now!!!
New Freestyle out now. Try check it out
https://www.facebook.com/dmitrivibesofficial/videos/812510041476552/?app=fbl
Click here to claim your Sponsored Listing.