Daddysaviour
as E dey hot
Pace and love ❤️
Don't play ratels
video editor ✅
*E get the kin hungry way go catch you ehhh you go start to dey perceive wetin nobody dey cook* 🤣🤣🤣
24/07/2025
VDM lawyer don come with another one o 😂🤣.
But e sounds like truth o.
What do you guys think…..?
At this stage portable should go and beg VDM for forgiveness cos cos VDM don reach track 24 for him matter 😂
24/07/2025
This Timaya 's shoe is currently causing cønfusion everywhere.
Shebi if na me wear this kind show now, una go talk say I dey crãze abi?
24/07/2025
ZAZU sorry next time ask nedu and daddy freeze how they take survive for VDM hand before you chook mouth for Ratel matter
Click here to claim your Sponsored Listing.