Deco Poly

Deco Poly

Share

I’m just here to do music and music alone

19/07/2025

Thank you all for the birthday wishes πŸ™πŸΎπŸ™πŸΎπŸ™πŸΎ I appreciate you guys ❀️

17/07/2025

It’s been almost two years since you kpai, but your name still heavy. You left, but somehow you never really go. Your voice still dey play for our heads.
Your cry for help still dey echo for our hearts.
You dey torment this world not in anger, but like someone wey never find peace. Like someone wey still dey wait for truth to come out. We see am .how your Kpai still dey expose secrets, break friendships, shake foundations. Like say your spirit dey knock door wey nobody wan open.And maybe, Just maybe, You no go rest until justice speaks your name. But still, Imole,Rest small. Rest, even if na for one night. Let your soul stretch. Let your heart cool. We never forget you. We never go. The world failed you when you were alive, But now, we carry your light. We carry your pain. We carry your name like anthem.If you dey hear us, know this, We still dey fight. But you Mohbad, You deserve peace. Sleep well, Mohbad. We still dey here. We no dey tire

Photos from Deco Poly's post 21/06/2025

Abeg make una tell Caesar make e keep wetin belong to am well oo πŸšΆπŸ»β€β™‚οΈπŸšΆπŸ»β€β™‚οΈ

🎢 🫑

17/04/2025

2016 🀣🀣🀣

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address

Lagos