Kaybash Nation

Kaybash Nation

Share

General topics and Laughter πŸ˜„.

21/05/2026

Polo wey Deborah collect from her boyfriend house, her papa don wear am go warn the boy to leave him daughter alone🀣

21/05/2026

I don dey repair d***o, no carry my work go outside oo πŸ™πŸ™πŸ™

11/05/2026

One man posted his wife picture for International Women's Day another man commented, so you sabi this yeye lady wey no like condomπŸ˜‚.

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address

50
Lagos
100001