Veryshortman

Veryshortman

Share

please guys help to follow my page his your boy @sunflitcomedy tv

23/06/2026

Mario I dare you show me your hand work? Werey somebody

22/06/2026

Just imagine what a life because of 5k hmmm

Photos from Veryshortman's post 21/06/2026

Happy father day to my humble self β€οΈπŸ‘

20/06/2026

Mario you need to go where dem Dey sell sense make you go buy small ode

19/06/2026

Baba you too much for this good message you send oooo E too sweet me for body ooo Abeg ooo government work Abeg if dem born you well anywhere you see ratels protest πŸͺ§ Abeg go attack oooo you will see something that day?

19/06/2026

Who be this again ooo πŸ˜³πŸ˜”

17/06/2026

Who be this mugu ooo so you don’t have father right mumu girl

17/06/2026

VDM is a Necessity if you want to kpai yourself go kpai ooo i no send anybody oooo

17/06/2026

Tell me reason why I will not love VDM

16/06/2026

Just imagine so Una want to kpai my president in Ibadan Abi God will punish that person wey shot that gun ooo

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Address


Lagos
1988