Favour boy
Actor | Skit Maker π
Bringing real-lif
e stories to your screen
Based in Port Harcourt π³π¬
New videos every week
Loner π³
RIP DAD ππ
how much is your lunch somebody might be willing to help
13/05/2026
Rest on legendary
11/05/2026
the all hate him but we got your back continue doing your good job sir man dey for you
11/05/2026
I don go lowy hair make onah fine me one Sharp bea abeg
how was your service today
I Know Say Nah Single People Dey Report My Account
But Guess What
Odeshiπππ
08/05/2026
pikin them the always send am to go buy 12.5kg gas today him papa don find out say him no fit carry cl cylinder were 12.5kg gas dey inside 99 days for the tiff one dey for the owner
07/05/2026
the cost of the living want to keep the living ππ
Easy To Get Oo
Hard To Get Oo
Dem Go Still Knack Youπ
who is still awake drop your account number let me credit you
01/05/2026
*Life realities have kept some people where they are now, never look down on a man just because you were more prevelaged than him.*πͺ happy birthday to me
Click here to claim your Sponsored Listing.