Pidgin FC
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Pidgin FC, Media/News Company, Lagos.
07/02/2026
๐๐ณ๐ฌ Victor Osimhen ๐ Ademola Lookman
Osimhen career stats:
๐ 336 games
โฝ 200 goals
๐
ฐ๏ธ 51 assists
Lookman career stats:
๐ 377 games
โฝ 100 goals
๐
ฐ๏ธ 51 assists
Imagine say two of dem dey one club ๐
๐ฆ๐ด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ Premier League matches wey dey today:
โฐ 12.30pm:
Man Utd ๐ Tottenham
โฐ 3pm:
Bournemouth ๐ Aston Villa
Arsenal ๐ Sunderland
Burnley ๐ West Ham
Fulham ๐ Everton
Wolves ๐ Chelsea
โฐ 5.30pm:
Newcastle Utd ๐ Brentford
05/02/2026
๐จ BREAKING TORI: Naija goaliekeeper Stanley Nwabali don comot for Chippa United. ๐ฟ๐ฆ
Di Super Eagles goalie bin don yarn hin club say hin wan comot and dem confam hin reqwest afta dem don consider am. ๐ณ๐ฌโ๏ธ
๐๏ธ
05/02/2026
Endrick don do am again for Lyon as hin score for dem to take qwalify for Coupe de France quarter-finals โฝ๐ง๐ท
Since hin don join bodi wit Lyon on loan:
๐๏ธ 5 matches
โฝ๏ธ 5 goals
๐ฏ 1 assist
โญ๏ธ 3 Man of the Match awards
๐
05/02/2026
โค๏ธ๐ค๐ณ๐ฌ Ademola Lookman afta hin join bodi wit Atlรฉtico Madrid:
โNa special club be dis. I sabi how Atlรฉtico Madrid fans take get beta passion and I sabi di players & di team.โ
๐๏ธ
04/09/2025
Antony bin collect yellow card pass goals and assists for Premier League wen hin dey wit Man Utd ๐จ๐ณ
Dem buy am for ยฃ82m ๐
04/09/2025
๐ฌ Journalist: "You fit tell us if you fit so? Dem yarn say AC Milan no sign you becos you no fit."
Victor Boniface: "Anytin wey you wan believe from media believe am, I no care. If I no fit 100% na hospital I go dey. I no go dey here dey yarn wit you."
04/09/2025
Predict di clubs wey dey win league title for di top 5 league dis season
๐ด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ๐ Premier League:
๐ฉ๐ช๐ Bundesliga:
๐ซ๐ท๐ Ligue 1:
๐ช๐ธ๐ La Liga:
๐ฎ๐น๐ Serie A:
06/08/2025
๐ Manchester United bin don reject 5 offers from clubs wey dey Premier League and Serie A ontop Harry Maguire transfer mata, as Mail Sport take yarn.
Manyu fans, make una talk una church mind here - una wan make hin still dey?
05/08/2025
๐ Beลiktaล dey ontop Naija boy Wilfred Ndidi case as dem dey toast am comot from Leicester City. ๐น๐ท
Di matter go soon plum as Fabrizio Romano take yarn.
๐๏ธ
05/08/2025
๐โ๐ฝโ
CONFAMENTO!
Estรชvรฃo don join bodi wit Chelsea.
๐๏ธ
05/08/2025
Arsenal how far?
Na true? ๐คญ
Click here to claim your Sponsored Listing.