Qd styling
We bring virtual to reality
𝐅𝐨𝐥𝐥𝐨𝐰 𝐟𝐨𝐫 𝐦𝐨𝐫𝐞 𝐬𝐭𝐲𝐥𝐞 𝐢𝐧𝐬𝐩𝐨
#𝐪𝐝𝐬𝐭𝐲𝐥𝐢𝐧𝐠 #𝐟𝐚𝐜𝐞𝐛𝐨𝐨𝐤𝐫𝐞𝐞𝐥𝐬 #𝐟𝐲𝐩 #𝐫𝐞𝐞𝐥𝐬 #𝐜𝐨𝐧𝐭𝐞𝐧𝐭 #𝐬𝐭𝐲𝐥𝐢𝐧𝐠 #𝐟𝐚𝐜𝐞𝐛𝐨𝐨𝐤 #𝐭𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬
31/03/2025
No need to dey run kitikiti, if you get money buy luxury no yawa inside. But if u no get rock the one wey u get with pride too. Na fabric dem use do am nor let anybody pressure u. But, if your problem be say Personal shopper and stylist they scam you as dem no sabi identify original or where to source am, you fit contact us. That one no be issue
This is the Versace Barocco Silk yellow Shirt it also comes in shorts
Nb the inspired ones may or may not be silk
Meanwhile whitemoney says no long thing, if you give me your Authe I go appreciate am, but I get many wey you still no like
Where the problem is when you copy word for word, stealing others logo, slogan etc
Click here to claim your Sponsored Listing.