Solomon Obinomen
Professional Consultant:
*Real Estate,
*Tax/Audit/Accounting,
*Debt Recovery,
*Company/Business Reg.,
*Content/Entertainment.
*Member of RATEL MOVEMENT
16/07/2026
Wetin come happen to this man like this? 🤔I just dey sorrow for am. Something is terr!bly wrong with him.😔.. make Una dey remember am for Una prays abeg.🤔