Dike Solomon
π·ββοΈ Architect by day || Artist by night π¨βπ¨
π§: [email protected] DM for inquiries.
23/06/2026
7 DAYS TO WRAP UP B1 ORIENTATION CAMP ππππ*
*RIGHT NOW IN CAMP ππ»*
π Some corpers don enter ship already ππ»ππ»
π Some male corpers dey afraid to speak with female corpers ππ (You know yourself)
π Some corpers dey afraid to speak in public bcos they canβt speak fluent English ππ.. Oga speak pidgin English
π Some Female corpers dey form Odogwu.. meanwhile her papa dey hustle hard outside ππ
π Some of you never taste Maamy market food since your arrived campβ¦ everytime nah kitchen food π± (you know yourself)π€
π Spend wisely bro πβ¦ that girl don born for house o .. she just repackaged herself π€·ββοΈπ¬π¬. Make una no enter one chance o
*π Above all try to make new friends in camp (donβt be alone). Main purpose of NYSC is to explore (know other cultures, make friends, share love and unity)β¦. There is life after orientation camp.*
Enjoy your stay β€οΈβ€οΈβ€οΈ
*7 DAYS TO GO ππ*
γ