Koko Labi

Koko Labi

Share

Stay updated 24/7 with the latest in politics, artists, and actress news – all right here on my page

10/30/2025

Imagine ur network telling ur babe that you're in another call, meanwhile ur phone was switched off throughout. How u wan explain?

10/29/2025

“Be wise when you enter a Sacred Union, for when you make love with your man, you become all of who he is and what he is. Women drink his essence into her womb, the entrance to her entire world. If he is troubled or in pain, or full of alcohol, to***co, or flesh, she becomes all of who he is through his sacred fluids. So be wise and heal your man, not only for his sake, but especially for your own.”
~Queen Afua

SacredWomanProgram.com

10/25/2025

WARRI BIG BABE WEY DEM DO INTRODUCTION FOR LAST MONTH DON LEGGO FOR RUNS WAKA.

Information reaching Voice of Warri be say one young lady wey her name na Favour, don leggo this morning for aççid£nt as she dey travel from Ondo state back to warri.According to reports, Favour just do introduction last month and her wedding don set for next year March. But despite all the love and plans, Favour still carry her old lifestyle for head.Her close friend reveal say Favour na hookup babe normally, and na during one of her waka for one hotel for Niger Cat she meet the man wey later engage her.Favour promise to stop the runs life, begin go church, baptise and talk say she don give her life to Christ but e be like say all na eye service.Favour tell her man say she dey go Eku go visit her sister wey dey sick and go spend some days with her, but na Ondo State she actually enter — go do one d00ĝÿ mission with client wey book her for 5 star hotel.Sadly, as she dey return from Ondo after her latest d00ĝÿ ministration, accident happen and she kpuff instantly. May her soul rest in peace.

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Miami?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Miami, FL

Opening Hours

Monday 8am - 6pm
Tuesday 8am - 6pm
Wednesday 8am - 6pm
Thursday 8am - 6pm
Friday 8am - 6pm
Saturday 8am - 6pm