OGELE Outfit,
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from OGELE Outfit,, Men's clothes shop, Aba.
13/05/2025
hey,
Because You Dey Collect 40k No Mean Say You No Fit Collect 7k
No be every time person go dey charge 40k for outfit and dey form big designer. Sometimes, e go make sense to calm down and collect 7k — no be downgrade, na smartness.
See ehn, customer wey get 7k today fit bring 50k tomorrow. If you chase am away now, how you wan take grow? Business no be only about big money, na relationship and consistency too.
Abeg, make we dey wise. Hustle with sense. If dem bring 7k and you fit manage am, collect am with pride. E better pass to dey wait for 50k wey no sure.
At the end of the day, no be who charge pass dey blow
03/05/2025
FreeVDM
16/04/2025
Yes, I mean it 💯🔥🔥
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Aba