Ah Cy

Ah Cy

Share

Job update & health products.

29/11/2021

NDLEA don gbab one 46-year-old business woman wey bin dey go Jedda for Saudi Arabia for di Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja afta dem find out say she swallow 80 pellet of co***ne.

NDLEA official catch am for di boarding screening area of di airport and take her into custody - na dia she come s**t out all di 80 pellets of co***ne wey she swallow between Wednesday and Saturday.

Adisa say she save up to 2.5 million naira for almost one year to buy di drugs dem from six pipo from di Mushin area of Lagos state.

25/10/2021

Workers needed salary 45,000 for more info call 09095985954 Location: Aba, Owerri, Awka, Uyo.

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Aba?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address


Aba