VFN Hype
Brand influencer
What if dreams were actually messages from the future? π
β
ββNa only person wey waka for night sabi which kain leaf touch im leg.β πΏπ
βπ How do you see this one?
β
βWhat if dreams were actually messages from the future? π
β
Girls no dey use eye see rich guy, any small thing dem don rush Εock am
Since I breakup with Ruth, my food stuff come dey last.
What if social media disappeared forever β how different would your life be? π΅
β
ββNo matter how night long, morning go still break.β πβ‘οΈπ
βπ Drop your interpretation π
β
ββIf pikin no wash hand, e no fit chop with elders.β βπ΄
βπ Do you agree with this?
β
βWhat if animals could talk β which one would be the funniest to hear? π΅πΆπ±
β
Which app do you spend more time on daily?
βA) TikTok
βB) Facebook
βC) Instagram
PERSON WEY GO DO ODESHI, DON GET APPENDIX*
β
β*NOW DOCTOR WAN OPERATE AM KNIFE NO GREE ENTER π
β
βwahala be like waiting againπ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Gombe