WaziriFarms

WaziriFarms

Share

WE OFFER THE BEST GINGER, GARLIC, RAW CASHEW NUTS, RED CHILLI, CHILLI PEPPER, SESAME SEED AND BITTER KOLA IN THE WHOLE OF NOTHERN NIGERIA.

15/10/2019

*LAUGH WAN KILL ME OOO*

Dem say Boko Haram don poison beans, after I buy half bag for house.

From the one wey I cook, I give my dog Bingo, make im first test am.

45 mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own je je.

After I don chop finish, my gateman run come tell me say bingo don die!

Hey!
I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, I chop 22 bitter kola with 3 long bitter leaf stems. I chop walnuts with the shell... no time to crack them. I swallow moringa with aloe vera as treatment combo.

Garlic and onions come be like sweet for my mouth.

I come dey sweat as if na oven be my bedroom. As I dey think say my life don finish, I come outside.

Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me!

If na u, wetin u go do this yeye gate man? ????

Pls don't laugh alone.....😂😂

Want your business to be the top-listed Health & Beauty Business in Gombe?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address


TUMFURE
Gombe
20015