Mr.progress comedy

Mr.progress comedy

Share

Welcome to Mr. Progress Comedy! I'm Mr. Progress, aka( the Love Doctor.) Laugh-out-loud comedy and real talk on love and relationships.

06/10/2025

When she say she dey ready to settle… 😏
But she still dey reply her ex DM 😳
Na so dating wahala full ground 😂
Tag your friend wey sabi this kind gbege!

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Ikeja?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address


Ikeja