Staker
World facts you never knew 🤗
21/04/2026
THE FIFA world cup is coming up in June here are some of the cities and stadiums where the matches will be played.
20/04/2026
7 People who survived the impossible 😮😮😮😲😲😲
22/11/2023
The power of Hollywood legends
18/11/2023
BAD NEWS FOR NIGERIANS 🇳🇬
Nigerians don cry tire after dem hear say Taiwo Awoniyi no go play against Zimbabwe on Sunday.
Awoniyi don return to hin base(England) because e dey feel pa!n for hin groin according to Super Eagles.
So after discussion between Nottingham Forrest doctors and Super Eagles medical team dem come agree say make Awoniyi return to England.
My people I hope say una go follow me miss Awoniyi on Sunday?
18/11/2023
Meet the number one Chelsea fan in Africa 🌍
Click here to claim your Sponsored Listing.
Website
Address
Lagos Harbour