CHI ugoeze
simple and straight forward
Life have his own way of teaching everyone a lesson in one way or the other
16/06/2025
In life, the best way to better a lot is by doing a lot better.
Do not rely on any one,, do it yourself, and you will see a lot getting better.
My people how una dey good afternoon. We dey where we dey settle matter since morning. B£gger , go be@t him destiny helper blue black. 🤣🤣🤣🤣
Now the destiny helper no wan hear anything again.
I carry my shoe for hand, make I reach house first before I go get wetin to talk, as for now I not get strength abeg.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Website
Address
Lagos