REBEN STORE
Dealers in all kind of thrift wears, eg boyfriend jean, bralletes, tops etc ur last bustop for thrift
08/06/2024
Where are my Sabi babes wey Sabi better things oo ☺️
Ehh I bring to you our new collections of neatly made in Nigeria cropped tops
Omo everything ABT these items choke abeg and trust me u don't want me miss out oo cos na only me fit run am for you 💯
U know if it's not fine I don't sell naa 💯
Rush to my DM and buy URS now as he dey hot oo
10 pieces for 15k
WhatsApp number 09036127264
Location ipaja Lagos nationwide delivery is assured
09/05/2024
Ladies 3/4 shorts filled with all shades of beauty
Na okirika wey get levels be this 💯
Luxury at its peak🤭
Who dey check am naa
You know if it's not fine I won't bring to you oo
Don't dull urself on this one oo come and grab urs before u hear sold out oo
Available in slots 25 pieces for 20k
Send a DM to place Ur orders
Location is ipaja Lagos
Nationwide delivery is assured
WhatsApp number 09036127264
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Website
Address
Lagos