ROAD 2 BLOW
Blow na journey and na we be conductor. LIKE & FOLLOW our page make you for no miss your bus stop.
17/05/2021
TODAY NA THE TOMORROW WEY YOU TALK YESTERDAY
No Dey postpone any again.
That thing wey you talk say you wan do, START AM today!
SHARE make this post for inspire somebody too.
15/05/2021
NO GO FORGET YOUR PEOPLE O!
Like Davido dey always talk,
We rise by wetin?
13/05/2021
NO LET ANOTHER PERSON BLOW VEX YOU
Swipe make you for read.
Abeg SHARE if you like wetin you read.
10/05/2021
WHERE UNA DEY SEE THIS MONEY? 🥺
If you neva get, no too worry
If you get but you want more, no too worry
As far say you dey work
Everything go better as e dey
Just dey grateful for the one wey you get and face your work.
Abeg click LIKE if you dey feel this post
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Lagos