My Pidgin Bible

My Pidgin Bible

Share

This page exists to encourage the use of the Scripture in Nigerian Pidgin Language. We encourage disc

09/04/2023

The resurrection of Jesus.

16/03/2023

Jesus teaching on vows.

The Lagos Bible App 13/01/2022

Download NIGERIA BIBLE APP now! Click here:

The Lagos Bible App

24/12/2021

WE GREET UNA O 🎁

We dey hapi to tank all of una wey be our padi and partners for all di support and di ogbonge contributions dem wey una show for this year. Thankiu as you no leave us even as tins too set, you still standa gidigba dey share the PURE WORD OF GOD for everibodi wey dey Nigeria, for the language wey dem understand. We salute una!!

MERRY CHRISTMAS AND HAPPY NEW YEAR!

Make una use dis link to register for di LAGOS SCRIPTURE CHALLENGE 2.0:
https://bit.ly/LSC2REG

Want your place of worship to be the top-listed Place Of Worship in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Address


Lagos