UGOKing TV
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from UGOKing TV, Digital creator, Lagos.
Burden...
CONVERSATION BTW EBOLA AND AIDS
AIDS: Bros na wah for you oo, u just come
everybody they fear you like death, wia u get ur
own from.
EBOLA: Ha ha ha, I been tell u that tym naa, say
make u wait ,make u neva commot, u no gree, u
rush come out, e no tey doctors tidy u...bt see me
now, the patient dog, eats the fatest bone.
AIDS: na wahoo, everybody dey fear oo, no body
dey near person wey u catch oo, but me, if i catch
someone, no one go send, people go dey even
chop wit am, hug am, even 'sleep' with am sef,
without issue.
EBOLA: Bros i ready come, u know native doctor
wey do ds juju for me? I dey pursue somebody
sef even if im don die...u no fit carry person wey I
kill from state to state like dat oo.
AIDS: Even hospital sef dey fear u oo, if dem carry
ur victim come hospital, d hospital don close be
that, bt me, everybody go dey go normally like
say i no dey dia sef.
Ebola: Bros, no be me do u oooooo, na only u walker come
SAY THIS PRAYER BEFORE YOU SLEEP In the name of the Father, and of the Son, and of the Holy Spirit. Amen.
We beg You, O Lord, visit our house, and banish from it the deadly power of the evil ones..
O Lord, grant us a good night rest and may Your Holy Angels dwell here to keep us in peace, cover us with the Precious Blood
of Jesus Christ, and may Your blessings be always upon us.+MAY THE ALMIGHTY GOD BLESS YOU THE FATHER, THE
SON, AND THE HOLY SPIRIT.+
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Culinary Team
Attire
Website
Address
Lagos