MAQ PAGE

MAQ PAGE

Share

For news entertainment education business and celebrate great people and encourage page for d youth

Photos from BBC News Yoruba's post 05/07/2025
Photos from MAQ PAGE's post 28/01/2022

One Los Angeles sculptor on Wednesday, mark di second anniversary of American basketballer Kobe and im pikin Gianna Bryant death wit original work of art.

Dan Medina build di 160-pound statue of di NBA star and im 13-year-old daughter for di site of the helicopter crash wey kill dem and seven oda people on di morning of January 26, 2020, for Calabasas, California.

Di statue show Bryant, for im Lakers uniform, as e put hand for im daughter shoulder as she dey hold basketball 🏀.

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Address


Lagos