BBC News Pidgin
BBC News Pidgin Official page
BBC World Service dey provide news tori and analysis from all around di world for 43 languages.
11/07/2026
Afta 56 days for kidnappers hand, pupils and teachers of Oriire community for Oyo state don regain dia freedom.
Dis latest announcement totori pipo as army say dem rescue total of 44 victims.
Nigerian President Bola Tinubu say dem no pay any ransom or do any agreement wit di terrorists for di release of di victims.
Now, di army don give details of how dem carry out di operation while Oga Tinubu mention di group wey dey behind di abduction.
Read tori here: https://www.bbc.com/pidgin/articles/crr8ydep2d9o
Meta Muse Image fit allow pipo use your Instagram account take generate AI image if your account dey public.
But you fit opt out to block AI generation of your fotos. Todah Opeyemi take you through di process.
11/07/2026
Good morning our yard pipo!
OK Maruh drop dis proverb for us, wetin e mean?
Drop your own for comment section.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Website
Address
Lagos