TARE LUV
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from TARE LUV, Grocers, Port Harcourt.
Can you kneel before your wife and apologize to her over your wrong?
IF someone u planned getting married to suddenly changes mind for whatever reason, pls don't fight it. God may be saving ur future
22/01/2026
Any man that feels he has many options and willingly to date any kind of lady that comes his way will never realize when he will lose a good woman and can never differentiate between love and lost
And doesn't know what he truly wants,
I come in peace let love lead
Still your favorite mama T
08/12/2025
good morning my country Nigeria people abeg we don carry our market come again,, na we dey sell everything with small money and we dey sell anything way you won buy,, if you enter our pictures them you go just dey see waiting everybody dey sell,, if na food stuff abeg we dey, na clothes yeeeeeeeeee we dey o, waiting you go wear for leg we get am fine fine once o,, na house decorations we Sabi, abi na building materials na our name abeg Christmas dey come make we give you better fine sexy paint,, our crayfish dey sweet for shop o,, e go make you lick your pot of shop finish you no go know self,, all our numbers dey our pictures them, just upon the pictures Biko,, thank you
Them don raaaape native doctor daughter give am belle,, na the matter we still dey beg native doctor since o,, abeg I dey come give una the break down later
Tare market place products are very clean and affordable,, any kind of paint you want we good to go
06/12/2025
good morning my lovely country people how una dey,, the Port Harcourt business minds are up and grateful again,, we are here for business and we are on December discount sales,, just DM anyone all informations are in each sticker
05/12/2025
Tare market place is declared upon for business today in the name of GOD the father son and the holy spirit amen,, we are into food stuffs and building materials at a very affordable price, just DM and you get the best
05/12/2025
good morning my lovely people trust we all had a sweet night rest,, our day of blessings is here again
04/12/2025
where are still on Christmas sales o,, port Harcourt business minds no dey play
04/12/2025
Tare market place is still on sales o,, someone should buy my sexy crayfish
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Port Harcourt