Wisdom Champion
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Wisdom Champion, federal housing Estate, Utako.
23/09/2025
Na yesterday i confirm say some people get mind oo
• People wey dey organize Ballon d’or award na France Football( France oo)
• Player( Dembele) wey una dey follow compete na from France.
• Club wey e dey play for dey France
• Where dem do Ballon d’or ceremony na for France e no too far from hin house, e fit trek enter sef.
Yet una still get mind carry 20 people go France thinking say dem go reap son of di soil for your sake?
Pour me water abeg
08/12/2024
Victor Osimhen puts Galatasaray in front! ⚡
Wins a penalty and slots it in beautifully 🎯
Click here to claim your Sponsored Listing.
Culinary Team
Attire
Contact the business
Telephone
Website
Address
Federal Housing Estate
Utako