Home Of Love
Life is short to live in sadness, let's talk about love, let's make life fun and joyous
09/06/2026
Everybody just dey talk "No wam,when there's actually a multiple number of wam....
Hmmm, anyways,no wam Sha 🤣
09/06/2026
Take me as I am no be for me abeg no carry am near me
Me way dey work on my b@d character to be a better person,I no dey cr@ze
Just watch
09/06/2026
Never date a woman who drinks water 💦
Don't ask me why
When you trust Adam
08/06/2026
I'm loving the woman I'm becoming lately 🙄
That statement comes from any Genz that manage to buy bone straight for herself 🤣🤣
08/06/2026
African mom's and money na 5&6,, small child way never dey talk go just speak wetin nobody dey understand, boom the mama go interpret am say junior talk say e want shawarma 🙄🙄🙄
Know this and know peace
08/06/2026
Are you a lady who's interested in a man for relationships or marriage purpose.......
A jobless man,I mean a man who's not working,an idle mind,a lazy man in disguise as introvert is available for relationship or marriage
Ladies and gentlemen I present to you my humble self
Birthday present gone wrong 🤣
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Qatar
Doha